@steezy10_ lol ๐ CS Dey make me laugh.. you no go broke even person wey post asked how long before you go broke? Some days Iโll never go broke ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ๐..
Well, I pray we all touch the kind money wey we go never go broke but 1 Meter naira no fit call the current gbese wey Dey ground o oloye
I donโt know if my emotions is F up, i get upset when i see niggas love bombing babe instead of us working..
Guyyyyy I need coin cause I don Dey get scoin scoin Ajeh
@kelvinholdon Guy, I visited my mom last week she even noticed that.
I just Dey think of way forward everytime, my finance is f up big time I pray i get back on my feet soon.
@Militarythug86@mftopboy lol ๐ okay, how did he see pal ?
Wetin e put the pal on before he can put ham for yam billing ?
Na wetin we Dey call update be that. If they put you on youโll understand wetin I mean ๐.