Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
Henry More
@henrymore823
Joined November 2022
10
Following
5
Followers
737
Posts
Henry More
@henrymore823
about 5 hours ago
@wizkidayo
Make Una comport oo..this one wey big Wiz dey reply statement today🌝 Abeg make Una do well so that he no go ves ejoor
Henry More
@henrymore823
about 5 hours ago
@wizkidayo
Big Wiz🦅✨ Opoleti🔥🧨
Henry More
@henrymore823
about 11 hours ago
@AndyjnrUmaru
Wait oo Shey na Nigerian girl be this? where Una dey see these kind girls bikonu🤦
Henry More
@henrymore823
about 11 hours ago
@AndyjnrUmaru
Man😂
Henry More
@henrymore823
about 11 hours ago
@sowore
@UBAGroup
@TonyOElumelu
@sowore
no be lie so we wey no get money no go fit breath...omo🤦
Henry More
@henrymore823
about 14 hours ago
@abazwhyllzz
Come make una drop that number for me make I tear her hot🐕
@official_Gegeh
don tell Una a girl wey e don long when that place hot go dey look down on men
Henry More
@henrymore823
about 14 hours ago
@CrownprinceCom2
Those wey wan come rig Kosofe (Ojota GRA polling unit make Una ready). Las las make men no use Una test juj*
Henry More
@henrymore823
about 14 hours ago
@Rouphages
Lagos for OBi...Kosofe men mount!!! If e sure for U come rig OJOTA (GRA)
Henry More
@henrymore823
about 19 hours ago
@prophetswitch
@officialABAT
E dey pain me say inec never give me my voters card yet since July after my registration 😡
Henry More
@henrymore823
about 19 hours ago
@MasterBolaji
Let's talk about this briefly
Henry More
@henrymore823
about 19 hours ago
@DanielRegha
Omo...e go fa
Henry More
@henrymore823
1 day ago
@arojinle1
Hope say you no believe say na only you dey tear that your girl 🐕
Henry More
@henrymore823
1 day ago
@MasterBolaji
Ava I hear say Una strategiest never implement the 2026 budget
Henry More
@henrymore823
1 day ago
@Bayo_Bilisi
@oluyanimi
@Riddwane
@woye1
@HighChiefOkoro
@naijashimadunnn
@reckon_iam
@AmodaOgunlere
@AdeHardemola
@Sistaliano
For property wey you leta sell doing TINUBU regime ☹️ anyway i no dey buy second hand but due to the hunger wey wan kpai u, I go do buy am atleast make you still dey alive for a better Nigeria🇳🇬 Peace Out; OK 2027🙌
See More
Henry More
@henrymore823
1 day ago
@lollylarry1
Obedient are not hungry...🐕
Henry More
@henrymore823
2 days ago
@tamiofficial_
That man dey really dey craze😡 How he go get mind noch em wife mama
Henry More
@henrymore823
2 days ago
@yabaleftonline
Hunger and insecurity touch everybody and everywhere🤌
Henry More
@henrymore823
3 days ago
@Pathfinder077
Ur sis🤪
Henry More
@henrymore823
3 days ago
@oMoTonsore
Hope say U no believe say na only you dey tear that your girl 🐕 Leta e go clear for your mind🤪
Henry More
@henrymore823
3 days ago
@Kynsofficial
Abeg which school TINUBU go? If you can tell me I won't vote for obi 2027 Just this question ejoor!!
Last Seen Users on Sotwe
feetlove❤️ REPOST FEET👣
Seen from
Turkey
Mistress KC - FLR Dominatrix
Seen from
Greece
TO᙭Iᑕ
Burak
Seen from
Netherlands
ซูซาน
Seen from
Thailand
جميلة بسماية
Mbak Uni
Seen from
Indonesia
Sınırsız Genç
Cardel Sert Sever
Seen from
Turkey
Arzie
Seen from
United States
Trends for you
1
#UFCSacramento
Under 10K tweets
2
Canada
Under 10K tweets
3
#AEWCollision
Under 10K tweets
4
Ty Robinson
Under 10K tweets
5
Andy Dalton
Under 10K tweets
6
Watson
Under 10K tweets
7
Get Smart
Under 10K tweets
8
Kyle Williams
Under 10K tweets
9
#Svengoolie
Under 10K tweets
10
Kade Anderson
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.5M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.1M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
113.6M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.2M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.5M followers
7
NASA
@nasa
92.4M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.7M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.5M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.4M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
74.9M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
72.6M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.7M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
65.5M followers
16
Bill Gates
@billgates
64.8M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
62.5M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers
19
CNN
@cnn
61.8M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫