@davrel99 The wey Davido Dey support you ehh u suppose to have reach level wey twitch go post u for there main page but it seem na u no get glory lol 😂 bcos I expect u to go far more than this and be getting like 10k streams on twitch but na u no get glory
@Toluwase_x How wizkid disrespect fela I don’t don’t understand he don’t even mention fela name need sense ooo Toluwa u wey ur mama still Dey provision for one small shop u Dey talk Abi make I post ode
@festus23619 Normal davido no fit work with burna but na asake and burna be set 😂 Oya cry compare asake money album and burna snow album if Dey born u well 😂
@theowensblock Una no get sense don’t u know say comparison Dey ruin artist career na Wetin affect those big 3 be that if continue like this asake career go go down na u guys Dey compare him with davido same as burna okay na.
@theboyfromojo Werey Dey lie for here he no want talk say asake big pass Davido you are talking about first days stream how he big pass 3 he cannot talk without mentioning wizkid
@festus23619 Who tell u Dey burna Dey sell all his tickets for France none of them are selling 20k capacity Davido wizkid burna cannot sell it at all even tems can sell pass them in USA ode