@Dinoboy1905@WANDECOAL But you Dey shout at the top of your voice from a verse of a talentless artist ๐น๐น๐น.. disrespectfully sir , you are very stupidddddddd.
@WANDECOAL E really small ๐ญ I don see am , the fat pig never know wetin him don cause himself, imagine the younger generation coming up to see his nudes ๐ญ that will be so embarrassing asf , God punish am
@WANDECOAL I get cream wey Dey make preek rise sha incase the sardine no gree stand
@davido That Davido unreleased verse do well pass whole song bro, even as una no drop am, people they sing that shot clip word for word... You think say na joke? That song for blow watin no good, you just use " I be Wizkid guy" spoil everything
@WANDECOAL That Davido unreleased verse do well pass whole song bro, even as una no drop am, people they sing that shot clip word for word... You think say na joke? That song for blow watin no good, you just use " I be Wizkid guy" spoil everything
@WANDECOAL That Davido unreleased verse do well pass whole song bro, even as una no drop am, people they sing that shot clip word for word... You think say na joke? That song for blow watin no good, you just use " I be Wizkid guy" spoil everything
@DJ_TUNEZ That Davido unreleased verse do well pass whole song bro, even as una no drop am, people they sing that shot clip word for word... You think say na joke? That song for blow watin no good, you just use " I be Wizkid guy" spoil everything
@theboyfromojo Davido Hit songs plenty wey I no fit list finish
Fall
Assurance
Jowo
Twetwe remix
If
Aye
Gobe
Skelewu
Bad baddo baddest
With you
Funds
Awuke
Fem
Money
Dodo
Fans mhi
Flora my flower
Coolest kids in Africa
Champion Sound
Bumbum
Risky
Blow my mind
Nwa baby
Gbagbe Oshi
Ow
@Tufab This one just dey farm for Naija album chart low-key because make we talk true,dem stop to dey jam this album 3 months after it's release,who still dey listen to Kese? Of piece of my nyash? Omo I no rate naija chats again abeg. Ogs don spoil am finish