@temheee@Photizomw So nah because say he Dey post am the game go south Abi Dey play
If game go boom e go boom
No be about post am or not
Ikenga wey boom 8/8 yesterday e Dey post am as the game Dey move well and the game boom
8/8 & 7/7 BOOM BOOM BOOOM BOOMGRATULATIONS ๐๐๐๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
11th BIGGEST BOOM this Year ๐๐ฟ๐๐๐
3.5 million $2.4k WON ON DRAW in a Night, triple win ๐ฐ๐ฐ๐ฐ
MY Chi and Ancestors ๐๐ฟ YAGAZIE โค๏ธ
DROP YOUR WINNING TICKETS IF YOU WON ๐๐๐๐ฟ๐๐ฟ
@iceofcali The Oluwaloseyi wey Dey agbero Dey say nah just hailing
No be say e Dey call blaqbonez Seyi vibes
Nah only the guy on black Dey hail am say Nah God am
If to say dem reach like 20 agbero wey Dey call am Oluwaloseyi we go talk say dem Dey mistake am for Seyi vibes