Abeg Abeg Abeg I’m not knowing anybody again, e don do. No come my dm Dey ask me things like can I know you. Just Dey like my tweet make I Dey like your tweet shikina. Drop comments on mine I’ll drop on yours. But me o. I no Dey know anybody again. Adupe