@Prince2000005 Our boys full uwelu market, dem Dey grind pepper for oba market, them b conductor for ring road, boss wey b vigilante? Bros na ur igbos boys Dey spoil banin with Una kidnapping and organ harvesting doings? Even ekweremandu confirm am, guy no Dey lie abeg, our boys too grind
U no see as you foolish, you expect Rome from Edo state but you no Dey expect Uk or USA from Igbo land, you’re a curse bro, you and I know that sapele road is like Europe to ibo people, your people come to Edo state to learn skill Bcos Igbo land are known for kidnappings
I just came back from Edo State, I'm so disappointed, the capital (Benin City) looked like I was in Oshogbo (the most backward capital in Africa).
I was like "is this the place that had the Benin Empire we all read about?"
I was expecting to see a 'Rome kind' of capital.
I dare anyone to show me any part of Benin City that has the same level of development in terms of infrastructure than any capital in Southeast.
😭
@Prince2000005 Shut up, ur Igbo brothers are doing danfo mechanic in Benin and they repair phones in ringroad, which Benin man will go to Igbo land? None cos u people are good at kidnapping people down to kids
“Men dey”
U go just know say na Igbo men wey Dey beg for love with their money them Dey find, those odogwu wey no enjoy life as youth na them Dey find, fear go let them talk say “men Dey” for Benin? If Benin men no use single mother enterprise baptise them and dump 😂
Thank God say I b wicked and non charlant Benin boy o, we no Dey love woman for this side, na trust and loyalty we dey do if we wan enter relationship no b with money and simp love like Igbo boys😂
If Nigeria government wan work them go work, e no go even take Edo state 4 years for all the roads to better, this useless govt know wetin dem Dey do, na Nigerians wey just dumb sha
What has he done in Anambra, has Anambra developed as at today? What is the difference btw someone that took advice from a mad man and an actual mad man? you’re a stupid Igbo boy u want people to blindly follow trend, we need Nigeria to develop not to look like anambra
Breaking News: “Bring Governor Bola Ahmed Tinubu back for his Second term” - Tinubu Makes Yet Another Mistake on National TV, refers to himself as Governor at APC campaign council inauguration.
Igbo cannot be President.
Igbo cannot be Vice President.
Igbo cannot be Senate President.
Igbo cannot be Chief of Staff.
Igbo cannot be Chief of Police.
Igbo cannot have a seaport.
Igbo cannot have a 6th state.
But you want us to join your Army?
Una never ready!