Omo the moment Zeez amd Bobby were talking about Matta amd temmyluxe relationship,as dem bring Ruth matter laidis ,omo the thing go really dey pain Matta oo,Buh hin sef get ot,he no dey spend for babes laidat ,I trust Zeez sha he go really faaja am gan ,Bobby sef don see chance๐