Every day I wake up to this office view. It's NOT breathtaking like the mountains or the ocean, but I appreciate each & every one of these guys that wake up with the same view. #TruckingLife
@joydaniel_@Teeniiola So na the pikin no be useless pikin. Any child that say this about any of their parents is a useless child. Daddy way still buy phone for her? Isn’t that responsible enough? Abi because he is not an enabler like her mom. Una too talk
@cibkizitoo@odekecharles121@societyhatesjay@_6ixx__ Then comot your mouth from the conversation, if you give person rate self, you suppose see at least 70k for inside $5k btc trade which is 8.2M. If you dey help ur village people trade different from say you be proper vendor. So you go do that kind trade come collect 15k? Smh
@cibkizitoo@odekecharles121@societyhatesjay@_6ixx__ Na suffer head work you dey do. 15k gain on $5k? Gimmie your contact make I dey direct all useless deals to you. Na still vendors like una dey rip pass.
@societyhatesjay Bro, naso my main man run me too last year. I help am trade coin way e use cop glk and Cuban. Omo na 3k e say make I use hold my side. lol, I no dey do favor for anybody again o.