@Abayomi_018@Arugboboisi_Sam Dem dey run things together. They were like see werey the colos wey he take before mounting the pulpit don dey work. Alaye drop mic make we go run things. Dangerous ko, destroyer ni.
@AjMachalaa Well done Nat monitor him, choke him, hold his neck, design a customize trousers for him that with an AI pant with password because him gbola No dey stay one place replace his smart phone with a basic phone No WA, No TikTok no SM at all. 2Face you never see anything.
@vdmempire Leave him let him learn and know the real meaning of “the devil you know is better than the angel you just met”. Enjoy your new peace in the hand of Queen Nat; another copy of King Ahab wife. Have a blissful marriage. 51yr old man.
@ruffydfire Very good. Universities in all regions should follow suit now because when the North introduced “Boko Haram” some fanatic professors embrace it.. The name Boko Haram loosely translates from the Hausa language to "Western education is forbidden" or "Westernization is sacrilege"
@ValentinoAbunda 100% AI. Why is the animal sliding as if there was a skate board under it. Then the animal legs suddenly changed to human leg with a court shoes on
@MasterMaliq Dem suppose take am go mortuary make him wait dem go soon bring fresh dead body make he shout Prophet’s name on top am. Most alfa go dey preach like dem dey narrate folktales. Adjust and mind wetin you go dey tell dis generation.
@chukwudibiafra9 Some people no go make heaven even if Apostle Peter plead for them na where Judas dey dem go dey. Why now. Admin pls delete dis film ASAP. Eyin omokomo gbogbo yi.