@iamomobi@akerele_s Omoh, you dumb ooo
Which office that Seyi hold for Nigeria wey make him powerful, in a sane country Seyi no go ever get level sha but ofc it’s Nigeria na
@DeeoneComedian If this D worm ever get sense then Nigeria will be a better place again , I would like to see how stupid you look now knowing that VDM has already trademark the ratel before bslave Abi wetin una Dey call the online billionaire
@Whycas1@DeeoneComedian Lmao, guess you don’t know the update on the issues like this , VDM won and you guys really looks stupid just like he has said before
@thenihiin Abi ogun wan kpai u
Leave wetin I Dey do pray for who?
The werey no see dangote trailer if he truly wan die
Na una Dey this the mumu attention, how u live or die take affect my own life