If you like, as a man wey no get helper especially when you be Igbo, no mount pressure on yourself oh, dey talk easy pressure everyday, just dey take life as you see am.
Shebi na one step at a time, when u go tear race, u sef no go know
Everywhere go fess blur for your eyes
π