@MrMekzy_ And make sure not to loan a player out your club when youโre getting there .. do whatever it takes to make the player your best one!! Player from poor academy might look like best option but na lie oo
Dem go use injury whyne you and demand for leave! No trust any player
@Olamide
Make all this noise Wey dey chart go REST!! The Organizer is here
Asake go organize everything before morning No 1 on the list soonโฆ No doubt!
#Asake#yoga#makenobodykillmyyoga
Buju, Zinoleesky shey na only una wan dey listen to remix of kilometer nhi
Abeg I dun wait tire ๐ฉ
Drop this jam make dey chop am nah
@BNXN@zinoleesky01