People wey dey claim say dem sabi how X works just because they got lucky don change content. You for continue dey do wetin you dey do before since you sabi everything๐คฃ
The goal of the bookie is never to make u win big
It is for you to keep losing
Tell me why sporty removed that option for over 24 hours now
Only to add it in less than 5 matches