I dey find big bag, no mean sey make i come dey block my fellow man way, life is so funny, the way u blocked your man from may also result in a blocked way for you, why not just live a good life, create chances for your man, that chance can lead to your big bad ๐๐๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค
@oluwablackie@IFavy @theseyibello @_harrisonJNR @Yungfav0 @afro_midget @Omolewaayo @Ayoola_Xo @opskey_ @PapiiWest @phaith_ooh Me as pro chancellor : wo I no do educational business again, e be like sef I go close the school oh