@carterefe__ How far bro you don win juju bro 2morrow just go pastor suleman church maintain of fire 🔥 wey he pray for you... make your carrier or your life nor go spoil oooooh... but if at all say you wan do giveaway for people abeg my account active oooh...2360623772_zenith bank...Wwwww💪
@wizkidayo Baba you self you need to dey maunt you guide ooh...na because DJ tunes nor dey with men na make burna fit mess ammm up... you need to dey go club with your squad oooh... cause wey watin happens to your DJ nor go happen to you for club oooh...word of advice
@davido OBO please help me...I have toilet infection...I dey shit reach 7times aday... doctor say the money wey them go take cure and treat me na 200k... abeg help me