@LawrenceOkoroPG Omor if you sin just sin good,with all the sex tapes you Dey sell,see room wey you Dey stay,see hair wey you Dey wear,so as she be like stock fish,Mtcheeeew wasted sin
@bahddturnx @Naija_PR Hahaha,itโs not that deep,women represent beauty and nature,itโs not bad looking at Gods creature,dosent mean I sleep with them,I love men