@IsraelRolland01@KingAndreasss Even Amad get more career goals than ur delap wey be striker sef. We score more goals than u last season with this same players. You just Dey talk trash. I go mention ur like 4 of ur attackers wey no get 10 epl goals last season. Mention mine if e sure for u
@IsraelRolland01@KingAndreasss E no even get career Goals pass rashford or mbeumo Wetin this one Dey say. Same Pedro wey be say ma last season e get more than 10 premier league goals. You can bring his Premier Goals I will bring rashford own. Or mbeumo own come. Or if u wan do am Total Career goals too.I Dey
@IsraelRolland01@KingAndreasss Na only sesko & zirzke Dey our front?? Mention others na. Same sesko get 10 league goal as sub mostly. Ur jao Pedro get 15 as starter. Ur delap get 1 premier league goal Zirzkee get 2 premier league goals. Cos u Dey talk like say u guys get better option