Another one sold ๐ซฉ๐
Text me for your Ps5 deals ๐ฏ๐ซถ๐ผ
GET THAT DESIRED GADGET TODAY ๐ซต
Call/WhatsApp/DM: 09137148898 ||
@caleey.gadgets
Locate us Shop with us @ยฐSuite A53A New Banex Plaza Wuse 2, Abuja
Nationwide Delivery ๐
If no be wickedness how person go carry fuel price from 187 to 1,300 within just four years in power? Now e still want another four years to do wetin exactly? Finish the remaining people? ๐
See how they have all ran into their shell...
I dare anybody to start any agenda against Messi or any Barcelona player again
Try am, just make mistake try am make e trend small, all of Una go run from this internet
If you cannot take the heat, don't enter the Kitchen
I Dey struggle, you Dey struggle but at the end na me poor๐คฃ๐คฃ
I thought what a man can do a woman can do better?
I swr I no go date or marry woman weh no get money God forbid