I love big wiz ❤️🦅 | WawulenceFc❤️🦅 | Cruise News & Tips | Social Media Marketing | Sturborn Human Being |Graphic Designer | subscribe to my YouTube channel
With due respect sir 🫡 you are also among the problem we have in this country…….ok if tinubu go or let assume we chase him away say na you wan Dey dere weh no go chop all finish……he go even worst pass apc time even you people take his place…….except say you join hands with Peter obi……you are not different sir irukankan tiru igba kaun ni gbogbo yin sir !!! Se eyin o kowo je ni? Awa o ba tan yin o oju wa mejeji bayi lose nigba aye yin ohun……..everybody is just fighting for their pocket Abi mi o wi re ni ? Boya ke Jami ooo…….next election no place for pdp or apc it’s either sowore or Peter obi…
I stand with big wiz ❤️🦅anytime and days………dealth weh wan kpai him make he come kpai me 🙏🏽 but I’m sure none of us written die young so none of us won’t die untimely dealth but if he con later happen please nobody should pity or cry for me I choose to safeguard him from heaven with my life 💯 I will collect bullet for Wizkid without even reason it twice walahi talahi……
@GStubborn10434 You get plenty time ❤️🦅I Dey with you……if he know be Wizkid who do you even think he will be…..dat fanta dialo 🤣🤣🤣e know fit see draw ajeh
I don wise ajeh no be like before weh I go Dey press money for bone straight, swapping girl weh I met for oniru beach ,eleko,alpha,elegushi…….my head is set straight now…..I know Dey press anyhow if you care about me I will show love ❤️I mean love 💕 before girl no Dey asked me anything before I go do am….now na you go ask ooo and if I get I will do my best not pass my power oooo
I know wan make he even know me ❤️🦅the love is real and massive……we don’t need any validation from anybody until my last breath I will support and defend him fully even in time dealth I don’t care about mylife……something must kpai a man one day…….wizkid na my big inspiration and I will follow his path till d end of time
What I saw in this big wiz video is full of highness baba ti shayo na why he said I don’t like see myself like that 🤣🤣🤣go ask him now 2026 he will speak all truth highest of all artiste in Nigeria right now……next five years self nobody can meet up with kind legacy he built for the Nigeria music industry and afrobeats general…….feel free to come for your papa ooo morons I don care about anybody option he is goat all them all
@instablog9ja And you will never married 🙏🏽 God won’t allow you see good man to marry you 📌you will die of loneliness and alone……konji na hin go later kpai you mugu
@instablog9ja@NaijaphobiaB Olobuku omo ni e oooo 🤣 something you purposely did 🤣🤣you are here now using anobi for forgiveness……ese amomoda koni idarijin lodo olorun Oba……O ba eru ni hell fire OMO Werey 😂
@conjaigwe@NaijaphobiaB Na d werey give am d colos oo 🤣🤣🤣him too don chop two puff 💨 ori awon mejeji tin sare bi fan elevators 🤣🤣🤣 say no to drugs……this is not a proper content oooo no go kpai someone husband
She is right tho 🤣🤣 but wait ooo who is that person ? Dhat is counting men’s for her? They don’t have work ? Count as much as you can……who cares relationship or marriage is not by force 💯 once you provoke my life I will disappear I don’t care what anybody says it’s none of my fucking business