@Mbahdeyforyou Before you bite person for fight e mean say dem don pin you for position wey u no fit escape so na bite be the only option ๐๐๐๐
Na only dog dey bite๐คฃ
@FearedBuck@access_more@myaccessbank i sent money from my @moniepointng account to Access on the 11th March but till today the money hasn't drop on the Access account.
Pls I need urgent help today.