God, i rebuke every spirit of laziness within me. replace it with discipline, focus, consistency, ambition, and strength. guide me toward success, protect my mind and path from negativity, and bless the work of my hands. AMEN.
You go bounce back. That smile, you go smile again. You see that house matter, you go run am, that rent sef, you go pay am. That car wey you don plan, you go buy am. That phone and laptop wey you don plan, you go still buy am. That job, you go get am. E fit no be now now, but you go bounce back. All those things wey you don plan, go happen. ❤️
MY CHILDREN WILL BE NEPO BABIES IN JESUS NAME.
NA ONLY MUMU DEY SHAME NEPO BABY.
FIRST PLACE FOR POVERTY NO BE BETTER AWARD O.
HOW YOU GO DEY DISS WETIN YOU WISH SAY YOUR PAPA PUT YOU ON WHEN YOU BE PIKIN?
MAKE UNA TRY DEY REAL ABEG.
WE WILL ALL GIVE BIRTH TO NEPO BABIES IN JESUS MIGHTY NAME