We really have to talk about how landlords expect civil servants and decent people to rent their houses, but fix rents that can only be paid by yahoo boys.
Announcement please, incoming and incumbent CLOs please take note. Regarding this new tax, abeg, help us write a letter through the LGI, through the ZI, through the State Coordinator, to the DG, say make dem dey label our Allawee accordingly o, make FIRS for no tax am, cuz nothing must touch that 77k o, I get plans for am. Abi FG go dey tax im children on top feeding allowance wey im dey give us?