@_agneeess Boss na normal slang for guys, me wey Dey even call people wey I guide pass boss and even still bend to shake dem self, na immediatly dem go stand to greet me shout make i no give dem poison say I dey whine dem 🤣🤣🤣🤣
@thebigdammy@thebigdammy Jean no be 20k again oh even polo alone na 30k upwards, wetin we go do nah we sha dey rough e no easy make God provide for we men🙏🏻 And we go still sort family and parents oh
🎉 Secure your spot in our 20,000,000 $WCOIN Pre-listing Airdrop with #WCoin! 22,000 opportunities to win rewards!
Entry:
💙 Like & RT
💙 Follow @TrustWallet & @wcoin_io
👇 Go to 'Tasks' and complete them with #TrustWallet
https://t.co/pXOWWToxai