@davido So all of una just settle down dey banter with people wey dey use their time give una good music. Na Nigerians dey cause all the problems for themselves . Make una leave idolo na . Man never wake up do morning work out una don dey make am carry phone up and down . Nawao @davido
@Amy_beke@leodey4u Una no really go school for this Nigeria. Humans are animals 😂. They said what animal, the respond is human.
Na everything be insult for una eye 😂