@HassanSZNN Na there una dey mess up…
Women no like relationship but dem understand say dem need the relationship for their own self ..
Women understand say una ft fuck & b friends but na man dey always wan turn am to relationship because em feel say e mean say she be em own.
Mumu Men…
@i_am_cyndy_bae Make the man go church on Sunday go do testimony say I no Dey inside that keke
Na me for help the babe wear that man better 500 for face.
@Ogbenitom She go get one mumu boy way dey drop the little way him get in the name of love and the boy no go realize say na for everybody until e later marry am as wife for house…
Well na why God create us be that.
@ayumzi@ChuksEricE Slavery made you think you can’t question the authorities because You’er not one of them, yall keep forgetting that you people kept them there to work for y’all and you had every right to change them whenever you feel they’re not doing the right thing..
But you don’t know that..