@Jeneso50 Una no dey think before una start stewpid movement for politicians... Dem swr for una abi why una just mumu for this country? If ur brain dey work well u no go start any stewpid movement for these ppl wey nj get anything to offer
@elrufai Bros we no dey fall for all these fallacy and lies.
Naija nobi fuuls again like Dem use to be.. we don wise.
None of the so call ADC ppl has never tasted power but what comes out? Nothing.
With this same pplz naija go still dey get worse make una rest.
@AishaYesufu All these ones never ready at all.
Same old men wey don rule us before wey ntin good comes out of their leadership are back again with another strategy... I don't trust this ppl aswr Dem get ntin to offer... E better mak Pbat remain for there cos ntin change