@CFC_OBED You that Joan Pedro just remove him man... he is Brighton standard not Chelsea at all... I will take Nico back 100m times... we miss Nico ooo.
@tier_1st People dey vex say Palmer no go world Cup.. na this dirty display go carry am go world cup?? Even Joan Pedro sef dey vex... I laugh rubbish players..
@yabaleftonline If VDM ask her for sex he fk up sef.. with all the fine fine single mothers wey full everywhere even fine and well packaged baddie wey get level.. he come be phyna.. abuja wey get fine malo girls.. abeg make she pack well..next
@JBFootyX As a chelsea fan wey no like arsenal but these is all wrong to be honest Raya is one of the best players in the world right now.. he should not be dropped at all..
@dammiedammie35 Must you go for forth term???? What will you do better. I am sure you didn't have anything you can point to that you did for the people of surulere
..
@Miichiinskii@ChelseaFC What kinda player is that?? Even Delap that is not on form will not dive.. omo let me just leave this page before my evening turns more bad.. no moment of joy for 95mins..
@D_GreatTife1 Make everybody protect what you have now.. why is this a probs my bro.. if them attack you defend your post no leave your post open for goal to enter inside.. I no say anything bad defending your MVP... person sha still dey defend AGBADO sha abi how you see am??
@Habibsuleiman1@kallystouch@carterefe__ Bro no reason am like that Carter far my bro... he go far gan.. Dav and wiz na big men.. fan to fan dj to dj boys to boys but carter far gan now you sef reason am.. na too much rubbish
@Chiji_oke@jbarthrules@ChelseaFC That 7-0 was a mistake ooo.. we for share the goals into 7 different matches now instead of scoring it in one match.. next game no goals again