@Chris_Davinci0@FoluboiNg That question is left to your father to reply you
Fool we're not talking about stake here
You can stake 1k to win 200m it depends on your luck arindin eda
@AnnGrimal72312@FoluboiNg Bro you're saying rubbish why I go dey see 81 million and I no go cashout
Shey you dey alright sha
81 million I go come leave am I dey craze 81 million wey my papa never even see before sef, you dey whine