Hello Everyone! I'm Ayeni Dele, I make barbecue fish (catfish and CROAKER), Grilled chicken &chips and ASUN. I'm based in Ibadan. For your daily craving satisfaction, Bulk Delivery Home services, Indoor &outdoor Events. Fast delivery anywhere in IBADAN.
Make I stop betting ke? Jesus wey put 5 loaves of bread and 2 fish on top 5,000 odds, e boom Abi e no boom?
Everything dey Bible, you just need wisdom to decode it, bros J na agba punter🤣😂
Omo be like I go speak up oo.. coz if this man kpai , coz I no fit afford anybody burial like this..
School fees I never pay
Money I no get
Now dem de call me from house say my old man dey down.. he never waka since 1 week and there's a possibility he might need surgery.
Your phone storage is full and you don't want to delete your photos.
Do this instead.
10 hidden tricks that freed 47GB on my iPhone (without deleting a single memory) 👇