@99Mob_nigga@card_nosh So all of here talking about what dey did for us here we are lying right Oloriburuku I know ur one of their team management e no go better for una una go fall
@99Mob_nigga@card_nosh Ur papa Oloriburuku dem scam us and ur here saying we dey lie Shey na nosh no worry e go sup with you and you maybe their agent na God go punish you
@CharlesFarxnm@card_nosh Guy stop redeeming cards with this people now ooo their management are criminals now redeemed with another app not nosh and inform your guys abeg
@kingsley30bg@card_nosh I swear the have started scamming people just change another app bro 😎 me and my guys we will not tread with nosh again just try and app but for nosh now they’re management are all scammers now I’ll not stop talking till them do something about it