@YusuffAzeez10 Congratulations o. We still dey enjoy d Champions League & Club World Cup wey him win for us. I hope him go help una win dat rubber Carabao Cup to compensate 4 all the months him don spend 4 hospital since him arrive Emirates. Guy just dey steady collect retirement benefits π