Seyi Vibez this, Seyi Vibez that.
But not a single time has he ever mentioned someone’s name first.
He’s razz but anytime any of una artistes wan talk na be the example; if he razz make them leave am no near am now, na all of una sabi wetin Una Dey do jare 😂😂
Before Nonchalant was even a thing! Wizkid been on it😂😂 but this guy wa wear black sleeve wa Dey with wizkid, wizkid never even settle down he don begin deh find smoke 💨 for Wizkid.