@Sexybrelyn@GeneralSnow_ You will come online and write rubbish, have you ever imagined that they are not there fighting these idiots, what do you think would have become of the common man, have you ever thought of it?
@Verydakman_ All of una just dey shout dey shout, when yahoo boys ( internet fraudster ) dey collect money dey do give away una dey applaud them. This is what the society has been reduced to... Parents no longer put moral value on their young ones any more.
@Is_Sophia2 I check the date wey you post this thing, i shake my head for you and the people wey dey follow you discuss the matter. Shey nah Nigeria problem be that now, dey play, nah cause say e never reach your dommot you dey feel say the things you dey hear nah joke.
@MNEYln Girl wey you suppose dey use pass time, just dey play along like say nothing happen, even if she get belle for inside the matter, you do like say e no concern you. Nah e you go pursue.
You no try, that is if your story nah true.