@instablog9ja What is wrong with our leaders for God sake ? South African government just said they will not compensate Nigerians that were forcefully chased out of the country.meaning their assets are gone. Them see us finish cos of the rotten crops of leaders we have and all u say is 2027?๐ญ
@topeapoola@instablog9ja Father of who and who? Is there any Nigerian that is not living life like he or she is cursed already ?.. see ehh, this life na one and God self like to hear the truth and urge us to do same .. in 2026, they are still God of men instead of men of God ๐
@instablog9ja But Jonathan who wore military uniform and led a force did not do his bit abii??๐... Make Una continue to gather and donate to make this people rich,not me anymore ๐
@instablog9ja Shey if they were the ones you have been kidnapping I will be angry and mad at you people ni ?.. kidnap those that matters in Govt and see the masses back your hideous acts of terror cos they obviously are the reason for all the terrible things happening in 9jaria
@official_esclub No be this man deny us world cup because of respect from players ? ๐.make thunderrrr no follow you work for there wey you dey oh..come on enter house werey๐
@it_Rutie R.i.p Ruth .. till we meet to part no more ๐ฅ..this one pain me gan ๐๏ธ..I wish God will not answer this your prayer and declaration..chaii..eiyaaaa.. rest with the lord our fufu ambassador ๐
@dele003 Wetin concern age with politics?.if you think you are old enough go turn to baale or better still make him go do something else, the word respect no dey politics anywhere in the world..na only us dey think say na we Sabi respect pass.. make respect kpai anybody wey dey find am๐
@SazzyIgwe ๐๐๐..na me dey beg you egbon๐๐.. na money we want make like this and na you dey try for us ..make we just focus on the money ๐๐๐
@yabaleftonline Abeg we no want build new house again, carry us back to the old house wey get small life abeg ๐ญ๐ญ๐ญ..na beg we dey beg you, abi make we kill dock fowl to please you ni ? Abeg Jaga, abeg, Mrs strategist, abeg loner, abeg loner,abeg loan man, abeg Lapo.. abeg abeg abeg ๐ซ๐ซ๐ซ