If you get small narcissistic trait you'll always take advantage of this pals.. and you no go fit turn old taker for this field of retrieving precolonial funds..
I no know how I wan do am, but I wan dey both Muslim and Christian heaven when I die.
I go collect my 72 virgins from Allah, then carry dem go my mansion wey Jesus don prepare for me.