@EmegzyOfficial I am really a moving man. I don join you. I will be betting 3k everyday on your game till I go broke. E remain 5 days money like this. So before the 5 days finish, I don boom 🤣🤣🤣.
@officialmoore7@Afc_saks1 I swear na from this guy I dey bet your code from. Unfortunately I always dey miss any day wey go boom. The day I go catch bookies with your game. I go make sure say I pay influencer to announce to sportybet that I finally won big from their site. People go think say I dey crase
@officialmoore7 We wey no win use style dey wait for the remaining @officialmoore7 game. Me I sha know say giveaway go reach me today. 🤣🤣🤣🤣. I no know how but e go reach me
@officialmoore7 Na to kuku turn your name to Oji ego eme ogo 🤣🤣🤣🤣. This giveaway is not just about having the money, it's having the heart. Kai. God bless you boss and keep enriching you.
@officialmoore7 Omo I don give up. Na since December I don dey beg wetin no good 😢😢. Grace differs. Congratulations to those that have benefited and thank you Mooreee for touching lives. E no reach me no mean say you no be good person. In all sincerity, I wish to be a giver like you tomorrow