@zozomilligram@Reuters Yeye people no go understand him message about neocolonialism & how “foreign powers” dey encourage war to fund defense contractors. Dem don bring am come Africa o!!
North America, parts of South America were never white people (Before 1492). Zero!
Dem kpai people o
Dem quench entire race
Na immigrants full that place
Go read about #Maya, #Incas, #Aztec & other native tribes
Later dem go talk say "Devil is black, Jesus is white"
“influencer women”:
fake hair
fake boobs
fake nyash
fake nails
fake accent
fake eye lash
fake lips
fake nose
fake skin (bleaching)
fake lifestyle
fake “uncle”
And dem go talk say men are liars. “I hate liars”..
Yeye people.
@IgonorMathias Only wahala with this yeye people na say senate wey suppose investigate now now, no go do their job. Na unfortunately after a change of president wey una go see all the looting wey don occur for previous administration.
Wayo government
Dat nyash una dey go find there na fugazi. Na over hype. E dey like those b-wood movies wey dey show make-up actors for una but dem ugly for that country 🤣
Dem women no be original African genetics again pple wey be Oyinbo already.
Make una leave dem o! Leave dem o!!
I don talk am before if una give me 1st class ticket, all expense payed trip to southy I no go near there o.
All those Nigerians wey dey go hustle there na una sabi which kind business u dey make there wey u no fit do for other plenty countries.
@officialABAT Mr President of Nigeria, face your country NIGERIAN citizens dey quench, dey die from terrorist every day.
I never see tweet by sheik or supreme leader of U.A.E about Nigerians wey dey quench o!
Which kind yeye leaders be this na.
@NigeriaStories Dem don talk am since 70s say leaders go dey use prayer dey whine us but dem no even believe demselves, which God u dey pray to baba?
Una go still steal from citizens con dey whine us.
God no dey con down end insurgency. If na to end “eastern people” una no dey call God o
@oku_yungx Africa country wey colonize e own neighbor Namibia?
Country wey get “Orania” na only Oyinbo dey o, inside South Africa o. Independent nation o!
Most South Africans dey behave like that African pikin wey dem born for Europe wey dey think say e bin same as oyinbo person until Oyinbo call am Nigger. E go come run to Africans for help.
Na every time dem dey chase chase other Africans.
South Africa 🇿🇦 colonize Namibia 🇳🇦 o.
Africans aren’t impostors of anyone else’s history or culture. It’s a history that has always been part of us, called cultural continuity. You can’t see any priest or herbalist wearing leopard skin in Egypt today, because the original inhabitants of Egypt were invaded, displaced, and assimilated by several foreign powers and settlers over the centuries, resulting in the population we have today in the northern region of Africa.
@boye4christ2006@Olori_Seun1 As your self wetin una dey find for oyinbo land go dey disgrace our race and una fore fathers wey fight for una. You dey cry becoz your slave master no take you in, yeye boy
@jidesanwoolu Make una hold una Governor, make una hold that man o, make una ask am which of una birthright he sell out this time, because na so Buhari use 30%+ of una crude oil as collateral o. Tinubu dey complain, hin too sell join borrow $7 billion + o! Way wayo dey sell us to Chinco