@hehvoon@itzbasito You're comfortably telling the world
The name of your father's kids ππ
( Idiot, fool and many more)
Your papa fit be the goat wey born them shaa ππ
@UDende17@itzbasito Aboy as a small boy learn to stay away from trouble
PH no be your regular area
But no wam
Everywhere good
Make I locoto your matter
You still dey feed for your papa house
@hehvoon@itzbasito 1,Go Google the meaning of shameless
2, ask yourself as a ratel do you really know what you want
3,Go fix yourself and your family small boy,
Verydarkman don use una solve poverty problem for him family π
All this movie wey you dey act for online and Abuja area
If na PH by now your body and soul for tell you afa
You think sey Port Harcourt mentality dey follow you dey do this social media Bruce Lee
Aboy go ask question
@soulaanprincesa Just went through your page
Go and Google the meaning of hopeless and loneliness
Ur own don finish
God will never allow another Tinubu like you to come from our Nigeria
We are fighting against inhumane people like you
You racist
E no go better for u and your generation