Wetin 1000 fit do for you I go pick randomly. To win u must follow this page, like and retweet this post and follow our sponsors wey b @iamIcesleek @Iam_belliyah
Drop acct number if u don follow the instructions
Big Brother Percy Jury
@instablog9ja Why some of dis girls no go, go find work or beta still, go luk for their own man, instead, dem go go podcast dey yarn rubbish. Age dey call o cox very soon na, dey go begin cry for social media, begin beg for that class of men way dem dey refer now as ordinary shoe shiner.
I don forget the name of that Indian film oo🤔
Abegi who go elp me remember the name again o🥱
HE’S ALIVE #occupychurches Funsho Williams Staged Argentina
E fit be say I don dey drunk now😒
I just manage dey type this words gan sef.
Hapi Sunday my people Sunday🥂
God Bless the Trump Alcaraz Spain #Wimbledon
God abegi oo, shey na the English abi na the lie. Jux follow me laff for one corner😂😂😂. Baby I laww you🤣🤣
Dr. Ruth #Caturday Carre #1YearWithSeven#SaturdayMorning