@hillorychitto@onlyfwkeiz@Fedrickkkkkk Na now e funny that period na die o ๐คฃ
You get, Saka wen go buy new phone if e phone screen crack sef where e wan see you? ๐ญ
@hillorychitto@onlyfwkeiz@Fedrickkkkkk No let dem gaslight you o. Man Utd don make me break phone screen cos of celebration , the next week dem dey play nonsense I never still get money take fix my screen.
@WizardsNation@RotoSurgeon@PFTCommenter I donโt agree cos they beat a good Argentina team along the way but thatโs beside the point. The point is Neymar himself is not excluded from their woes, not to talk of โโฆlet him downโ