@etienomartin Sabi u done see the definition of olodo up rising na you period ๐ซ because you go tell me if sayi na your mate for you to talk this kind words!! Better Dey thank God for your life and keep what on you mind or know what to say
@_maryam134@official_Gegeh Oga nor talk watin you nor no David is been disrespectful, let say the true, so broke man way done rich nor fit talk him mind because he is from what na una Dey give all this big men children Hand all in the name of what!!!!!!!!! ๐ข