@Ndinge Even if Satan comes today there are people like you to support him, he lost this and that makes him do thing of the fresh, when the warn warn don't put any grieving image on your body, nonsense excuses
@Symply_rhoda1 Omo in has much, Israel dey over do, a birthday in Benin city, baba no gree let steward serve well for the event na so, e dey Waka carry food up and down, chops, drinks, even souvenir, he scatter setting making the steward not knowing were they should continue, it's was shameful.
@Georgewove01 Una no get loving father oo. Omo thank GOD for my papa very loving man wey no dey beat us only force by my mom mk e no belike say e disrespect him wife😀