@aleeygiwa No be by to type all this nonsense..last last nothing go happen to the officer the least una go do na to transfer am to another place…una know Weti una Dey do. Nemesis will catch up with of una soon.mad men in uniform Dey call themselves naija police