@DAMIADENUGA Women can lie this gal is such a Liar Ajeh unless the woman was circumcised... apart from that it's never possible. Women have higher demand for sex but always play the pretense game. When a gal tells u A is for Apple, u better ask her if it the real apple or iPhone apple ooh
@Bigdebs222 Fooolish women, I can’t even imagine what Mother Earth will be feeling to see how her kin react and treat men.. I pray all of u that react in such make unah sleep and no wake Ajeh God punish all of una… una dey enable small pikin to dey talk to em uncle anyhow, slap nah small
@shezzzz_weird That gal is a child, if I can recall back then when we were growing up we had Bros’s in the hood, and u dare not disrespect them… coz they will beat the shitttt out of u, and u don’t dare tell yr parent or siblings coz u know they will add to the beating. So she is disrespectful
@EtimWonder68525@Unbothered624 U even shine yr poverty teeth God nah u I blame see the nonsense wey u create, abeg if em sleep this night make em no make again.
@CEOc1k4@Alabijago001@plutomaniapopi Oga here no be iceeee ooh u beta lay low ooh, see em mouth make dem con dey fear u abi? Unto say u wear masquerade abi… Jewishhhhhh pple 🤣🤣🤣