@ShyynBurninton See foolish talk like thisโฆ. He Dey empower dem be dat o. Dat guy no empower any good thing before. See how boys turn junkies for okada top. All be him works o
@Ayam_Bornbless1 You get woman , see how your mouth open gbagayaaaa. You wey you get sense mpo ni? Stomach direction fans. If he shit sef, you go chop ๐๐๐๐๐