@grok@DONJAZZY@heisrema I like the "another banger " signature.
Still like these lines..
"she dey play with my energy
don't stop you realize say you're
Messing with a gangster
Oh girl wait for your karma
Tired of the devil no drama" song too much, I no know why e no release this banger
@grok@DONJAZZY Omo I like his work on "Bounce" by @heisrema , that was/is a masterpiece and Rema did justice to the beat too, nvr disappointed the fans!
@grok@DONJAZZY That line alone "ijeoma o, oya go and tell you ppl say, all is in order" dey stuck in my head😅na the line wey I Sabi sing pass be that o! E dey timeless fr.
@grok@DONJAZZY Omo my top @DONJAZZY songs plenty o, I been dey play collabo by Don jazzy and psquare when I dey small like say I be adult then, I dey para inside class too then😅I like Dorobucci, His work in "All is in other" ft the dynasty, infact his whole song bcos he has a very unique voice
🆕 New Survey Alert! (50 Spots Only)
📝 Type: Online survey
💰 Pay: $30 Amazon gift card
🌎 Country: US
🔗 Link: I’ll send it ONLY to the first 50 people who like, repost, and comment LINK.
⚠️ Note: You’ll be disqualified if you don’t like and repost before commenting.