Every Assignment Is An Opportunity. Do It Well, Pray For Wisdom, And Stay Consistent βπ³π¬β The World Is Watching How You Handle The Small Things. π
@Verydarkbackman β€οΈπ«‘ππΌπ³π¬ @Mazitundeeednut
As E Be Now Like This, I Fit Tell Another Person He/She's The Future! The Way Them Tell Me Beforeβ½β½ π¬π€―π«₯
I Never See That Future Oo, Ahbi Our Pale Them See There Own Future Soβ½β½ π¬
E For No Dey Hard Like This Na, Some Of Us Fit Pass The Message Go Our DNA, If We No Do Well
@Verydarkbackman Somebody shout power πͺπΌ ππ power pass power, if to say na me wike jam, only one phone for don declare me missing indeed ππ but as e jam power, wike went missing without action taken on him!!! This world is a school, countries are the classes, Nigeria choose to be the stubborn
@wtffolly_ Their insecurities ehhn, na only God dey handle, because you no fit even imagine, because wetin her eyes don see and her ears don hear, her mouth and your own mouth no fit talk!!!
She's just like MTN network! And she dey cheap for other people eye! Talking from experience π
@ahdebee Declare me wanted! π
Na $1k you wan send me ahbi? I go jejely send you your $9k asap, if you no gree sef I go send you all, I no wan be victim say na devil work! π
@ItsAmahAdoma Is just the same as payback for the money women took in exchange π±! You do well I treat you well, we're spicing the relationship together! If I do you just do me back, no just worry even if na wetin just do me back, na relationship we dey madam! I cheat, you no fit cheat?