One day i will Live up to my Dreams and go Beyond Generational Limitations, I just want to make my own Impact to Humanity… but i get it dat only MONEY moves without LEG & fastest means to make it come to Life … So help me God
@OdenwaBTC Boss Man abeg no give up , some of us believe dat God will answer our prayers through you , make God just open your eyes to d right games and make we all Get stake power den e go End in Praise
@cindy_blog Hmmm a very Strong message, but to make ones children come from one is not even an easy Path in this country except by Gods help or joining dia Trend
@black_bhoy_ All this sef no stop some men or woman from cheating or having other agenda outside dia home …. Well Above all marry someone wey una go understand una sef d rest nah Jara