@DaddyKayNation1@Flexxzzy1991 Boss abeg dey lock ur comment section o, make everyone dey kukuma come ur space when dey host come air their views, so we go dey select who to beat. Like Warri, each state gobeat their people. Abeg na because of only your games I get this x account or me no be social media type
@DaddyKayNation1@DaddyKayNation1 abeg I like join the WhatsApp group, I have made request severally but anytime I requests na different Daddykay they message me on WhatsApp and here
@DaddyKayNation1 The battle tough today ooo, even flex 3 still cut, u go reset game boom Tottenham and Man United mess things up.....even your game wen 40 games enter sef , I beg sporty to just allow person cashout. For where